Songs
LYRICS
Here are the lyrics of the most famous songs of Determination Worldwide.
Songs like Way, Ugochi, Talk, Jamaikan Weed, Kwechiri etc

Way
Brother av been here for long, praying on top my voice.
Onye ga anu onum?
They say the journey starts with a step,
If I no fit waka, onye ga edunum?
Brother, we burn the midnight candle, hoping everything will be fine.
Say one day mama go smile.
Giridigadagada say the boy dey fight,
We fight to survive, say one day we go smile ah
Hook
Show me way!
Show me way eh!!
I no fit do am on my own
Show me way!
Show me way eeeh!!
Daddy show me way
Show me way eh
I no fit do am on my own
Show me way
Show me way eh eh oh oh
CHORUS
Obinigwe show me way make I no lost.
Hold my hand make I no fall
Only you my all in all
Maka irapum, nwa gi adapu n’okwukwe
Chi kere mmadu iga ekwe?
Ka nwa gi dapu n’okwukwe
Oluwa show me way make I lost
Hold my hand make I no fall
Only you my all in all
Maka irapum nwa gi adapu n’okwukwe
Chi keru mmadu iga ekwe
Ka nwa gi dapu n’okwukwe?
VERSE II
All the gift and the talents
Beautiful life I dreamt of..
Oh! Lord when e go come?
The God that blessed Cubana chief priest
Na dangote, okwa Ina anu olum?
The God that blessed Rachael Okonkwo
Where you dey?
I hope say you dey hear my voice
(Repeat hook)
Beautiful life
Beautiful future
That’s all we prayed every day.
Papa cashout ka okpotuo
Papa cashout na okpotuo
Beautiful life
Beautiful dreams
All we had, no money
Mana iga emewu ya
Chukwu iga aluwu ya
(Repeat chorus)